Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: imagine say Bitcoin crash what nest?
by
Majestic-milf
on 25/11/2023, 06:44:53 UTC
so am on the opinion that every Bitcoin miner should have a plan b of investing in other business to avoid the story that touch.

Definitely, no be everybody bin dey hope on Bitcoin alone as source of income because before the thing gain popularity, there were other things. Nothing lasts for ever but at the same time, nah how you lay your bed you go lie on top.
Bitcoin no go fit crash anytime soon but if e eventually crash, surely pipo go find other means of bringing in income but if I be you, I no carry that one bother myself now because wetin I sopoz dey reason nah how I go take benefit from the way Bitcoin price dey rise(that's if you never buy keep) as we don see say despite the challenges wey dey come e way (Bitcoin price) and as e be very volatile coin, e still stand strong dey continue to move in a positive trend.