Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Access bank no fit give their customers access.
by
rachael9385
on 26/11/2023, 09:12:35 UTC
Access Bank is no longer giving access to its customers. But that is not peculiar to Access bank alone. All Nigerian banks are in this shit together
However, every banks have their own palava, as e be say pipo dey manage use them dey just no won do anything to the the baking system.
Although, as crypto currency dey so, nah to just put money inside the won way dey %99 or %100 trusted, just like the BTC way we dey always talk about.
As e stance so, BTC dine give us the kind of access way we need, as no body dey control our money for us nah so e dey good to keep our money for Bitcoin without any fear say government fit wake up one day freeze every body account.