Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: imagine say Bitcoin crash what nest?
by
Marykeller
on 26/11/2023, 17:24:41 UTC
Wetin you think sae go happen than people to continue to hodl their bitcoin as them don the hodl am already. By the way em get some people wey buy bitcoin when em be $60k-$69k around 2021 and them never sell am up till now because them believe sae bitcoin go everly reach ''$60k +" and go above am. No need for them to worry too much since we d anticipate bitcoin to reach $100k or more sef

it is so obvious that majority of the world is totally dependable on Bitcoin.
I no think sae, this can be true.  So many people for the world no even know much about bitcoin talk more of depending on am for living. We sef wey dey into crypto already no even depend on am because of how volatile the market is. We get other source of income.

For person to depend on bitcoin, em wan put em self for high jump. Em no d advice for peso to do that kind thing.