Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: imagine say Bitcoin crash what nest?
by
Stable090
on 26/11/2023, 21:23:12 UTC
⭐ Merited by hugeblack (1)
we all know that Bitcoin is so broad that coming to crash is so minimal, but the big question is  what if it crash?
It’s normal for bitcoin to crash now, but if bitcoin crash e no mean say bitcoin no go bounce back, if you have patience and you can hold, then it will bounce back with time. But maybe Wetin u dey talk about na if bitcoin die, and me I go tell u say I no dey sure say bitcoin fit die, bitcoin don dey since 2009, plenty people don try to silent bitcoin since then but as we can see bitcoin is getting more popularity, even without advertisements from anyone or from any company, bitcoin is still growing, so make u know say bitcoin no fit die, highest wey bitcoin fit do na to crash, and if e crash, e go still bounce back.

but I think that in anything we do we should try as much as having a plan b, there is nothing wrong if we invest in other business as plan b.
Even if bitcoin is not going to crash or die, why should you depend on only bitcoin, you suppose get other source of income now, if you invest in bitcoin, and you no get other ways wey u go dey use make money,  Wetin you go dey use to sustain yourself now, if you don’t have other source of income, you can’t hold bitcoin for long term, because whenever you have problem, you won’t have choice than to sell your bitcoin to solve the problem, but if you get another source of income, your mind no go dey ur bitcoin investment.