Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: HOW DOSE BITCOIN MAKES MONEY?
by
Kelward
on 29/11/2023, 17:26:55 UTC


HOW DOES BITCOIN MAKE MONEY?

in my own little opinion Bitcoin makes it money through mining process, its data of transactions and rewards computer operators.


Bitcoin na currency just like our own currency wey be naira, but di difference between dem be say bitcoin na decentralized digital currency, wey nobody or country own, while naira na Nigerian legal tender and im de centralized, meaning say na our CBN de control am. So every currency weda na bitcoin wey be cryptocurrency or naira wey be fiat currency, dem be means of payment. Bitcoin na valuable asset wey person fit hold as investment, and di price for crypto market de fluctuate, so if di price pump, you go fit sale am and make profit. Oda people de trade bitcoin too, dem de buy and sale am to make profit, sometime dem de lose too.