Even at this age people are still selfish and self-centered when it comes to sharing update that will help the next person, I have a friend who do genuine things and make genuine money and he knows I am a student and I need something doing so as to get some of my basic needs as a student but he never tell me about it even when I keep going to see him often he never opened up anything to me, though he gives me food and some other things but that wasn't enough because the job he does is something I can do very well and when I think about it I found out that he wants me to be coming to him for food, help etc I wonder what kind of friend will do that .
I don’t know how close you and that your friend are, but I no dey sure say I go sabi something, I go come dey hide am from my friend, if I dey make money, e go make sense make my friends to dey make am, if only me dey make money I no go even dey balance, because money wey I dey make na me and my friends go dey spend am and e no go dey satisfy me, but if my friends too dey make money, all of us go dey okay, and we no go need depend on each other for survival, and incase if anything happen to one of us, we go fit help each other, na so friendship suppose be, but any of ur friend wey get source of income and him dey hide am from u, then d person no be ur real friend.