Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Quick money wahala
by
sotelorene
on 02/12/2023, 19:42:08 UTC
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us



Well na true say people wan make quick money but some people wan make am in a way, wey dey pure and genuine and again we get people wey dey desperate and na them be those people wey don go commit themselves. Me I no go blame government for all these scammers and fraudsters because na everybody dey face the hardship no be only one pesin. Waiting I dey try talk be say na pesin wey to do those thing dey eye go do am nothing like government fault. My advice be say no mata the hardship make we try dey positive and make we no dey desperate.