Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why do people think is a mistake to be Nigeria??
by
Samlucky O
on 04/12/2023, 01:26:33 UTC
Yes some how I agree with them because a lot is going wrong in the country
This is Nigeria were you see animals eat money, Nigeria is a place people do a lot of things bad roads and corruption has taking all over, but still on still as the matter be we all still dey believe on change of the country, come wetin u think?? u don ever think am
There is nobody that haven't ask him or herself that same question. The economic system of the country don bad sotay we dey questions our existence for the world not only Nigeria. Me I no go lie you, I dey reason that matter too but how man go do am na. Bad government everywhere, lack of jobs, lack of good roads, lack of steady light, lack of water, and poor educational sector. So checking all this things you go discover say the country no be a better place to be we never even talk of the innocent people wey Fulani headsmen don slutter and the innocent people wey Dem don kidnap. Innocent people wey Dem don victimized and put for jail for crime wey Dem no comit. My brother the matter long o. But any how e be life must continue. Anything we dey do make we do am free mindedly because we don come, na only to go remain, so make anybody they think say we come stay permanently for this world, because we be visitors for this world or the world no be our own. one dey anywhere we come from, we must surely die.