Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Wetin look genuine no genuine for nija
by
Peter Faith
on 06/12/2023, 08:43:28 UTC
Una good morning 🥰
Abeg make una try see the other side of wetin I dey talk,,na based on my own assumptions and because nobody for my area sef don received nai make me sef talk wetin I been talk but now I don see say na true ...
Nai make e no good to dey believe anything for social media especially Facebook and WhatsApp and all those fake links