Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Fake money is in circulation, let's be guided.
by
Miles2006
on 09/12/2023, 12:51:48 UTC
People will still not know how to differentiate between counterfeit and real money na customers go suffer pass for this wahala cause in a busy market when the seller is busy and the buyer is in a hurry that's the issue. The wahala with  counterfeit dey ever since for this country and some people know the trick wey them dey use, I believe say no be only buyers and sellers go face the wahala, pos too for depositing money.
I no know if Nigeria get punishment for people wey dey use fake money because I don witness several times wey shop owners don receive fake money from customers but no punishment, no punishment na why them still dey do am, e good make everybody dey careful especially traders.