Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Fear for Fintech banks
by
CryptopreneurBrainboss
on 15/12/2023, 22:09:49 UTC
Me my self I get opay, moniepoint, and palmpay but I  no Dy fear becos I know Wetin be N.D.I.C. mean.
Make them stop all this rubbish those banks they really help us o.

I love the fact that you don't believe the rumour but nothing should be taken for granted, remember smoke no dey just dey somewhere wey fire no dey. If the rumours keep popping up then we should keep our guard up because anything fit sup at any minute. Me I dey use fintech banks very well and I dey put better money inside and dey even use them dey do many transactions but I know the risk involved although opay looks unlikely to go anywhere. Recently self dey just open physical presence for the country and plan to do more in other states.

Dem go dun see people worries for the net before dem do this one. Yes dem be fintech but you're in a country with bad history with companies without physical presence in the country so to avoid doubts do the needful and create a physical presence. Nigerians are right to worry as this country things get swept under the rug very quickly. When things go bad na only talk we go dey hear without people money been refunded. Even our traditional banks can't cover all the money you have with them if things go south talk more of fintech. Abeg na Nigeria we dey so no go put more than you can afford to lose for those fintech especially the ones wey no get better popularity. Highest wey the government go do na to arrest the owners of the fintech if them go bankrupt because of hack or exist scam so make we protect ourselves abeg.