Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Focus on your business
by
Peter Faith
on 19/12/2023, 08:15:16 UTC
Some people do make some mistake by minding someone's business is better to focus on yours try to brighten your future. Think wisely that's time you will spend by looking at someone's doing isn't it better to keep yourself busy doing your own it won't be necessary to waste it up At the end of the day you find yourself guilty by not using your time properly at list he/ she will be happy with the little he/she made. And what about you?  You will be left behind. So please let be fully focused on our business.

My thought about this matter be say..na lazy people dey put eye for another person business. When you get business or work wey you dey do you no go get time to dey mind.. monitor other people's businesses
Some people even dey wey dey calculate wetin person dey make daily?
E don happen to me..some body say you wey dey make at least 6k everyday from your business no need to complain or find another side hustle,,,,the thing shock me😯
And those kind people no go ever focus and na so their age go dey go.....like now wey be say people don dey try invest in bitcoins so that when it finally yield better profit and you add it to business ,,,maybe na that time them go wan even start up something of which you...you Don go far