Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Focus on your business
by
Dzwaafu11
on 20/12/2023, 19:41:06 UTC
Some people do make some mistake by minding someone's business is better to focus on yours try to brighten your future. Think wisely that's time you will spend by looking at someone's doing isn't it better to keep yourself busy doing your own it won't be necessary to waste it up At the end of the day you find yourself guilty by not using your time properly at list he/ she will be happy with the little he/she made. And what about you?  You will be left behind. So please let be fully focused on our business.

Even though I don’t really know the use of this topic you creat let me say something regarding what I understand so far about your topic.

However anybody that did not focus on what will make thier better na them know, nothing concern person wey him go they put eye oh, everybody get mission and we go like make we see the vision. So therefore anybody wey go they waste time they do wetin no good, na them know. And Ms that person life no go progress because the person wey him they look fit get money pass am and nothing concern am with wetin him they do, e fit be say the person even know say him they there they look am. So wetin they be say na we go plan out future by ourselves somethings they we be say no need till we ask am but base him no get na. Him I Sha know say I don try now na