Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Abeg Na true say say porthacourt Refinery don start dey work?
by
Y3shot
on 22/12/2023, 23:41:00 UTC
For our brothers and sisters wey dey stay around eleme  or wey get person around there make una confirm this matter,because like this I no believe anything wey dey comot from this government dem mouth. And person just ask me this question this morning based on say I be Rivers person but I confuse I swear.so may Graduates needs job and dey wait to get update so dem fit put head of available openings..
I heard the news in different platform concerning the opening of the refinery but I'm not really sure about it because you know how this our government,  them no dey always say truth.  They fit say that place dey work just to make people feel say them dey work but e fit shock you say from now till this government tenures end nothing fit take place for the refinery,  e fit be too much stories we go dey hear from them buy let's see how things goes.