Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: The so called fuel subsidy removal.
by
Gozie51
on 24/12/2023, 22:40:26 UTC
I think staying positive in this economy will do us a lot of good, na person wey take care of himself dey stay alive to enjoy opportunities, there are those making it big time despite the harshness of the leadership.

Subsidy or no subsidy, positioning yourself with a positive mindset would always be better than worrying about things you cannot change.



No be lie you still talk even as we expect say government go stop
certain corrupt practices wey make people dey jakpa from the country. The country dey swim inside corruption and that one no dey give guys hope say things go better that na why people no dey want wait to search for opportunities here and me no too dey blame people when dem dey fear scam but if you don see hand wey want genuinely lift you up, make you show interest to learn and follow up because dat fit be the opportunity in disguise.