Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: NAIJA BOARD 2023 ART CONTEST 24th DEC --- 31st
by
Samlucky O
on 25/12/2023, 02:57:30 UTC
This na the best initiative of the season for we 9ja local board. That's why them say "9ja no dey carry last" Na very nice initiative and e go bring people from outside board to come see new things. That's why I love my 9ja we dey like packing and swag. Wetting we dey always do dey sweet people. And trust me very soon people from other board go come here come chook eye for wetting we dey  do. And then go go there board go do something reasonable. And this thing go Connect us to our brothers them wet dey the forum wet we no no. Just like I said today say @1mau na my fellow 9ja person. e dey give person joy say your our brother also follow for the reputable men wey dey the forum.  And we set honoured to get men that matters. Just as agbamoni also dey surprised too👇

I never knew you were a Nigerian. The local is more interesting these days.  I feel the spirit of love in this Christmas season. I wished i was good at art i would be involved. However i will be donating 2 extra merit to the winner of the art context