Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
by
Berry2d
on 27/12/2023, 07:08:04 UTC
    Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.


    To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind, just ask.

    Make we just try our best to obey every forum rules read; Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem) by Igehhh

    NOTE:[1]: No go dey trade with another person you just meet for here unless you trust them and all trade related transaction, carry am go Marketplace board and child boards for transparency.

    [2]: Official language Pidgin & English.
    [3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller
    • Username:
    • Gender (optional)
    • Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)

    Note: This thread now serve the purpose of welcoming new members to the boards as all assistance and questions can be asked here. Avoid discussing off topic discussion or they'll be deleted. Only welcome users, guide them, answer their questions etc on this thread.

    Thread will be updated regularly and improved as new things are implemented.[/list]

    Op am new I am see the great work you doing to carry naija along please I will like to be carried along also please my username Berry2d  from naija this platform is my desire to find myself for better and to change from idleness