I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
Welcome bro, I no know whether my eye dey pain me or I don see this your thread for two places because I am sure that you posted this same thread on the beginners and help board. Anyways e no still matter since na local and outside and I go understand say you be newbie but make you take to correction of not actually spamming same thread with exact same words for different board because so of these guys dem are really hash and can even call that act of yours different names.