are so many fake product out there make person no go carry wetin him no know.
For sure Op me self the tam wey I been dey run my siwes for lab, I dey experience am you go dey see different people de come for dialysis patients most of them na young niggas oo.
Abeg we youths make we dey think wisely na, this agbo and all this alcoholic drinks some are very effective to the health, at your small you no go like die early na.
At list even you get addiction problem try to dey limit the intake of this alcoholic drinks wey you de tink say na joy e dey give you.
Let try and avoid taking in useful substances, just for the sake of our health.