Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Rising case of kidney and liver failure...watch wetin you drink
by
Y3shot
on 29/12/2023, 11:40:31 UTC
.And largely liver failure are also caused by excessive alcohol intake.in general  let our alcohol intake be in moderate,too much drink no be enjoyment o,check originality of drink before you drink,there are so many fake product out there make person no go carry wetin him no know.
It is not just we drink that can cause kidney problems, and it is not just young guys who are at risk of suffering from kidney and liver failure. If you notice there have been an increased sales in unregistered organic products produced by unqualified self acclaimed skin care specialist. The contents of some of these organic products are chemicals that bleach the skin and you know that bleaching has a way of affecting the kidney because your body absorbs whatever you apply on it. Women are also at the danger of kidney and Liver failure.
Yes my brother it is not only drink wey fit course damage to the kidney,  skincare wey we dey apply to our body fit follow course damage to the body.  For our naija now every body don make cream wey no even dey registered and no one even knows if e really dey good for the body or not. As we don dey observant with the drink wey we dey take into the body, make we also try our best too to check if we dey apply the good creams wey go dey good for our skin wey no go be problem t the kidney.