I came across a video on face book the other day. How a group of people were caught by the officers doing home made drinks and alcohols. With cheap harmful substances that can easily caused harm to the human system.
Due to the Greed of making more extra cash in this celebration season because alot people will stock their homes with alot of drinks for the season.
The painful part is the environment wasn't even pleasant just imagine. And apart from the harmful substances alot of harmful things can still affect due to the unkempt environment. And is not easy to tell the difference from the real company drinks you need the help of professionals. So please we should be careful on things we put in our body. In order to prevent those problems listed by the (op).
My brother this matter wey you dey talk like this no be today E dey happen for naija, many young boys for naija now na alcohol and all this harmful substances them Sabi drink now, let me say 60% of naija they drink alcohol, so why we no go dey hear about kidney problem all the time, E get one bear parlor for My area, if you wan laugh just dey come because you go see waiting your eyes never seen before, every Sunday na so the place go full with guy's, because I come even think am say maybe is compulsory to be drinking alcohol every Sunday.
To be honest this harmful substances wey youth dey take now na very dangerous thing, I see news for my side say Mr governor Don announced say make them stop selling of alcohol and to be honest I'm very happy with that because that will reduce the kidney problems that we are facing in Nigeria, as a young guy if you are having kidney problem na better risk thing be that, in fact let me just dead in advance because to get person wey go give you kidney now na wahala, even if you get and you no get money again na still big wahala.