Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Am a Beginner
by
Y3shot
on 31/12/2023, 09:05:23 UTC
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
I go advice you dey try your best to know about bitcoin make you also try your to understand say bitcoin no be something wey dem dey rush to do. No get the mindset say bitcoin fit make you be rich very fast . When investing in bitcoin you need patience, when you get patience in hodling bitcoin your investment will be profitable. In bitcoin you just need to invest in the amount that you can afford to lose, e no mean say you must invest all the money you have in bitcoin because it is volatile and unpredictable.