So should we continue mixing English language with pigin language base on the fact that we don't have a common language that everyone can speak and understand or we should just make pigin language official in our local board?
To me mixing pidgin and correct English no change anything atol, because na the message you dey pass across Naim Matter. The problem we get na the too much language we get for Nigeria. Like as I been talk before here na place wey foreign people dey always visit and dem dey try read wetting people dey post because Nigerians dey become more interesting this days. and if you dey lucky enough them see your post worthy enough dem fit merit am with the English you speak because pidgin no get Google translator. so anything wey get advantage also get disadvantages.