Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: STEPS TO BE TAKEN 2024
by
Tuclikk
on 04/01/2024, 22:50:41 UTC
Steps to be taken in 2024

This is a very good steps that someone has to be doing, it good, but in my house or in most of our houses here in naija, my parent and teachers dey always say if you wake up from sleep before starting or planing to do anything prayer always comes first, at list prayer is the most important key to success, all this grinding shit wey man dey do, shea na tin you get the life and you dey healthy that can be done so prayer na the guard and the strength of man.
 
Op all waiting you wrote clear, for sure, but prayer na hin suppose be no (1)