Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: POWER OF CORRUPTION
by
Mabo_spank
on 10/01/2024, 01:43:48 UTC
Them don talk this matter on several occasions say money dey only unmask person but e no dey change person. Every human get an inborn carracter but then no dey show am out except say something happens before you go know wetting dey are made off. So just like every body get gull blader wey dey make person Angry, naso e also be for corrupt mind. Wetting go help that kind mind na self control. Because if you no learn self control, na your emotion go rule you.
[/quote] e dey like say na you really understand watin I dey talk, now I no talk say if you give everybody money, power or Access to sex the person most corrupt I no talk so yes very true say e get people you will give all that and still them go still dey good, please understand me what I am saying is that person wen don already get the corruption inside am but dey pretend once him get any of this three thing na then you go know him really self. That was why I said ‘power only reveals the corruption in a person’