Username: Mabo_spank
Gender: Male
Skills: Dog breeder
Country and state of resident: Nigeria/Abuja FCT
I just join o and I never too understand but I don dey do one or two already and I no even know say this side dey wen we fit come do into and get more understanding abeg make una put we the newbie though o.