The following is the most valuable guidelines of ending indecision and delay during investment on bitcoin.
1. Identify the area of indecision and remove fear that leads to failure.
2. Focus more on the benefits not on the losses.
3. Create timetable and gives deadline
4. Always be optimistic by avoiding spirit of pesmistic
5. Avoid people opinion because it may be harmful mostly coming from wrong source
6. Always be self confidence
7. Understand the scope others has taken to succeed
8. Evaluate positively and negatively your past indecision and delay consequences
9. Put into action what your mind tells you without second thought.
I think this can help us this year on Bitcoin investment , please add yours to help our growth.
This your points them make sense well but the tin be say no be all of dem go work for everybody and if person fit follow all dis your point dem well e go see say all d tinz wey en go do go go well for dia Bitcoin mata but one point wey me I wan talk about na for the one wey you say make we focus for only benefit make we no reason d loss but I feel say na d loss dey important pass, if you dey reason only d profit dat means say u no go too dey careful, you go just dey put your mind for only profit so even wen u dey loss u just dey put money dey go, u no go no how to dey arrange your account make you no too dey loose na dat one dem dey call "risk Management" normally if you no dey too loss automatic you go dey gain you no need dey force am or dey fight am.
Jus try dey believe (stay optimistic) say ur invest go com out well and every where go stew , dey consistent and definitely d hustle go pay, put your mind once den do am, no dey allowed ursef confused becos dat wan go slow you down.