Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Bitcoin ETF will make way for altcoins ETF
by
Coyster
on 12/01/2024, 10:53:44 UTC
If we look at how long e been take the SEC to approve Bitcoin spot etf in the United States, you go know say Altcoins ETF no go happen overnight, if at all e go happen. I don't think there is enough request for either Ethereum or XRP spot etf in the United States, na just as dem approve Bitcoin spot ETF i begin see news wey dey talk say na altcoins be next.

Having said that, make we watch wetin go happen, but you know say altcoins dey more risky than Bitcoin, because many of them no get use cases, so i think the SEC go dey very reluctant to approve any altcoin ETF.