Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Where you dey when your mate dey invest for Bitcoin and crypto?
by
coinsnapp7er
on 12/01/2024, 12:35:39 UTC
I kukuma dey under my parents house dey look back when bitcoin started as I no get the idea wetin e entails. I know virtually nothing about Bitcoin rather is the name as widely spread as it is now in today's world. But you see that ETH, I be mumu as I had the grace to pack as many as I wanted back then but still procrastination wouldn't let me act. I hope it's not too late sha