Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
Our naija and cryptocurrency
by
Biggeno
on 12/01/2024, 18:29:25 UTC
No doubt the history of cryptocurrency can be trace back to many years back, (especially wen we dey talk about Bitcoin)
But the big deal nah be say watin our naija dey talk about cryptocurrency and how this thing (Bitcoin) don dey seriously evolve for naija

Mata carry am say even our C.B.N neva accept am as legal tender, so dem no really put hand for the thing (cryptocurrencies)

Now despite this, the very educated literates and financial guru for obodo-naija know the impact of this cryptocurrency thing and how e fit transform lifes basically through investing in them

I no know for others ohh, but for me I feel say if our naija put hand for cryptocurrency mata, our country go really get some sort of standard and maybe some kind things no go even affect we the citizens, that I believe..

But if I go kindly ask watin be your own take for this my small topic?