Post
Topic
Board Services
Re: [OPEN] Utopia P2P - Official Android Review Campaign (Newbie - Legendary) 💎
by
Kalam001
on 13/01/2024, 10:08:32 UTC
Utopia Review


Dis app wey u see for here na better application, Utopia messenger get privacy if you wan use am u go just dey low key nobody go know say na you, and if you dey use Utopia communicate with people, you go fit dey receive crp again wey be there own coin, so this Utopia messager wey you dey see, na better one so make everybody dey use am, and if you dey use am nobody go fit Sabi say na u be that.