I consider those posts quality, I no know, them just dey vex person, make una help me out with tips abeg
My brother you better just stop to dey use Ai dey post if not next time no be only delete them go delete your post but also dem go burst the account. Writing a constructive and quality post no really hard that's if you have done your research and enough reading because na just to follow up with watin dey your mind, I know no why many of us dey look on to these Ai for help in writing post believe me if na that kind leg you wan use then be sure say your survival days here are definitely numbered.