I consider those posts quality, I no know, them just dey vex person, make una help me out with tips abeg
The help you the request for dey for your hand and na only you fit help yourself by desisting from doing that that thing way make the mods the delete your post's. From other users comments I learn say you dey use AI the do your thread, normally inside this forum that one no make sense, if you no fit believe your natural sense to use create quality posts onto say you the depend on AI then that mean say your level never reach to dey this forum and if you no stop using AI next time mods no go dey soft on you again, you fit collect ban. So change your thread source.