Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Quick money wahala
by
SlowPP
on 19/01/2024, 09:02:54 UTC
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us

Money nah the wey person must find Sha legal or illegal,but if we wan Make an quick wahala go dey though many youths are ready for the wahala the way economic dey now nobody wan wait again for God time.but as for me we need to make government accountable by providing jobs and no b only employment buh at least give graduate money to establish themselves or teach them vocational, some of the youths go into Yahoo ritual and bandit na because dey want quick money and government no provide foundation so let society provide foundation since our government no ready.the rich should help the poor people for the betterment of everyone.