Making money by all means, everybody mind set just dey on making money...nobody won know how wetin or the repercussions go be.
The things don make boys to indulge theirselfs in ritualist which we all know it as Yahoo, no be all Yahoo be yahoo. I know yahoo is not good but right now everything about it is getting out of hand.so abeg make we no reach rush life because that rush fit mislead us, so make we calm down I know everybody need money but no be to go do wetin we go regret for future time.