Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Do not overwork yourself
by
Mayor of ogba
on 24/01/2024, 09:23:48 UTC
So many people are too eager uncontrollably chasing after income without undermining their ages and so as considering the health fitness of themselves at ages.
Op no to blame people, wey dey do hard work to survive for Naija because e no easy for them. For Naija, if you no from a rich family, just know say you are in for yourself; nobody is coming to help you out with your financial needs. Naim makes you see most old men and old women still dey hustle for Naija. Imagine we wey be young people and how we dey take hustle from different angles. wey we see opportunity, wey some of us never marry.