I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
You are welcome on board. Everything you need to know dem do. Already send am to you. If you check people wey come t before me you go see all the links them provide for you to read. Everybody Start from somewhere Just like any other person here, so na just for you to pay serious attention and understand wetting people dey do here.