Now and days alot of youth have the mindset that hand work are for the poor, which is wrong. Most even go further downgrading some professions. I will try and make this brief. For instance
•Yah really wealthy and there's is no carpenters, just tell me how yah home will be furnished.
•Imagine say you get funds and you wan build house or construct any business building. And no labourer (architectures) tell me how you wan con tey do am
•I save one of the best and most common for last farmers, just imagine all those farmers nor con dey tell me how you go tey feed Etc
Also same things also goes on with the other professions I didn't mentioned
Because now and days wetting most of our naija youth know nau yahoo Yahoo (fraud) most of them duh take am as hand work seff. Which is bad just imagine everybody focus on fraud and neglect the rest hand works and professions Omo life go hard the more ehhn even though funds dey wetting u wan con use am do.
So anything yah doing as long you know yah doing or learning the right thing always Try and do it well, because in the future you will then know the value of the foundations you lay now.
The thing wey dey be say, we the youth of nowadays our eyes no gree they for one place, you go see person wey have a good hand work, wey dey pay him better money but him go feel like say the work no dey bring money for to ball like his friends. Some people sef will leave their hand work to face another hustle as if they don't even learn hand work in their life. To even do fraud is it not until person have sense? As you they see many youth wey dey do fraud so they have sense pass each other, some of them immediately money enter their hand all they know is to spend it anyhow, no be all of them they invest or have savings, if everyone start to dey do fraud, we go dey order anything we need online.

You know say no be only poor people they do farm, majority of the wealthy people now don start to they farm too, as money they nobody will ever know say them dey do farm because them they use money to run everything. No matter what we do in this life, make we no be like say we have another source of income and leave our hand work for back that the stress is too much, as we don't know how future will come, in any situation if we cannot support anyone make we no downgrade anybody hand work.