Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Am a Beginner
by
SmartCharpa
on 03/02/2024, 10:47:32 UTC
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

My brother, you are highly welcome to this forum. You no choose the wrong place to learn more about bitcoin this forum is the right place to learn and understand more about bitcoin. I believe say many places dey to learn about bitcoin but this forum is best place i don see so far. My advice for you be say anything that you do not understand, don't be afraid to ask we are all brothers here, make sure your questions should be reasonable here, any information you get in this forum try and do more research about it, because person wey want to learn no dey seat down for one place. See the links that have been provided to you by the high rank members make sure you go through it, because some newbie do not like to dey read and anybody wey want to learn about bitcoin no suppose put laziness for body. As you joined this forum so to learn about bitcoin na the best thing be that, them say who ever ask for road no dey lost. Anything you do not understand try to ask. Once again you're welcome.