Utilize your body for retirement so that you can fit in to handle your other phases in life of chasing income at your depreciations of man-power to activeness.
So many people are too eager uncontrollably chasing after income without undermining their ages and so as considering the health fitness of themselves at ages.
It is very good to have rest after some long period of work Nigerians have a parable saying ( body no be firewood). Many people has misunderstood this parable some lazy ones now are using this parable as an excuse, this parable no say make u kill urself work the way ur body fit carry some people because of greed too much love for money them no go examine Dem self before Dem do work last last if e no favour their body system them go say Omo body no be firewood Omo work oo. So many old men and women suffer today because of lack of planning some as a result of youthful lavishing, enjoyment and now nothing to hold.
E no go dey nice say at my old age I still dey work for person or find very hard work to do we this generation we Dom learn a lot so make we try put am to practice. In conclusion work now wey ur body strong make u no come dey worried of wetin to put for mouth wen u old, forget money belle na one of the most things wey dey cause some trouble for the society today take precautions take advantage of ur youthful age Bible sef talk am ( I will do the work of he that sent me while it is day, cause the night cometh when no man can work ).