Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Importance of learning a skill before gaining admission into the universIty
by
CryptoHeadlineNews
on 08/02/2024, 23:57:07 UTC
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school

You just said it all as eh supposed be in the statement above my friend, because true true, learning a skill dey very important, but at least it should be a back-up plan for those wey wish to study further and yet has nobody to sponsor their education from start to finish, but if you have nobody to sponsor you, then learning a skill should be a better idea to go far, since with your skill, you are likely to hustle/get a skill, so as to be able to get money for both your education and for yourself,