The system of the country is a mess and you don't expect the youth to fold there hands and die of hunger.when hungry bit you it can make someone to do anything to survive.the youth don't care what they put there hands into so long as it puts food on there table for them and there family.
Things are not really working well in this country, and people are really suffering, nobody go wan die of hunger, and na why everybody dey struggle to see food chop be that. But Wetin I notice say most youths dey do now na fraud which is not good, or maybe na for my area na him most youths dey do yahoo, even small children wey never sabi anything na Wetin dey even surprise me. But I go talk say no matter the shege wey you dey see, e no mean say make you go start to dey commit crime, I no go lie you, no matter what you are passing through, crime is not suppose to be an option.
If you want to put food on your table, then make sure say work wey you dey do na clean work, no dey do things wey you no go fit dey proud of if you talk am publicly.