The time is now to start thinking about the future and stop living extravagant lifestyles trying to impress people who wouldn't even know how you are doing when you peradventurely fall.
If for one thing, to live a life of trying to impress others is not the best and the thing go make the person become the shadow of himself and won't progress because you go always dey want to satisfy people from the eyes wey dem don dey look you. To live and claim wetin you no be means you go always dey keep that same lifestyle going. Some people dey buy drink for others and spend real money for public but for home dem no fit take care of the wife and children. Some men self dey borrow people money to solve problem because dem don make demselves look like big boys but for deir family dem no fit support people wey need same help. So leaving the life wey no be your own, you have to sustain it out of your level wey be your real placement.