Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: The Nigeria system of education how it’s affecting the youths of today
by
Olatundespo
on 13/02/2024, 16:13:01 UTC
Nah wah o, e pain me well well as I hear about the wahala wey dey inside Nigeria education system. Access to correct education na key for any country development and e important say leaders make dem dey put their people mata for heart including investing for education.

To solve these problem e go need effort from government and society together to make sure say every pikin get access to correct education no matter their background.