Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 3 from 1 user
Topic OP
๐Ÿฅง Bitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition ๐Ÿฅง
by
Hatchy
on 18/02/2024, 23:59:41 UTC
โญ Merited by mindrust (3)
Original post by RickDeckard :  ๐Ÿฅง Bitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition ๐Ÿฅง

 


Welcome to d second edition of d Bitcointalk Pie Baking Contest!
See am for your local board: France

I no really think say d first edition of dis contest go for get any recognition when I first share d idea[1]. well I give thanks because I dey happy to see say last year own get correct number of turn up and e even pass watin I be dey expect. I see am as correct success but na d community na e make dis one possible. I thank all of una.
dis year, I get another challenge: to make am better pass last year own. make I no waste time, I dey happy to tell una say d second part of the Bitcointalk pie baking contest don dey live!
d reason for d contest na still d same- Celebrate d famous pie day but instead we go change d pie with our beloved Bitcoin symbol.

Prize:

price no go dey for d 1st, 2nd and 3rd place dis year. as some feed back wey come last year, e go good make people Dem fit vote pass one entry. to even add join, I believe say dat one go make sure say no vote waste. to make sure say balance dey between to rank submission and  make sure say every vote count, dis year d voting system go dey based on single vote system we Dem fit transfer. you fit see example of dis method for [3].

we go equally distribute d total amount of Bitcoin wey we gather for dis event give d top three pies wey Dem vote for.

as e be last year, everybody fit add join d prize pool. if u wan add join, you fit let me know make I for update dis table below. for now, d prize wey dey ground na:

Prize Pool:
โ•”โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฆโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•—
โ•‘Usernameโ•‘Amount (BTC)โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘RickDeckardโ•‘0.003โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘PowerGloveโ•‘0.003โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘Totalโ•‘0.006โ•‘
โ•šโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฉโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•

Contest rules:

  • you must make sure say na you bake d pie and d theme go be Bitcoin related. you fit check last year entries[4] if u no dey sure say ur own go qualify or not.
  • as Merriam-Webster, tay talk watin pie be as:
Code:
a: food wey get something inside, like fruit or custard, wey dey inside small small cake (wey Dem bake or wey Dem put for on top of cake or even both )
  • Dem no go count any entry wey no be like watin we mention
  • for you to qualify, you go need to post picture wey contain your homemade pie + you go write your username and date for paper snap join. at least take 2 more pictures as you dey make am to make sure say no be buy you buy am.
  • na only one submission per user(u dey free to add any number of pie for your picture)
  • d competition go get two phase:
    • 1st Phase - From 14th February (00:00 GMT) to 14th of March (23:59:59 GMT) : dis na when every body go fit drop Dem submission -> Live Countdown
    • 2nd Phase - Voting go start from 15th of March to 29th of March (23:59:59 GMT). we go announce winner on d 31th of March.
      • during dis phase, people Dem fit rank their submission based on watin Dem like reach four. you fit change your vote until d second phase finish
      • users wey no support pass one entry dey free to vote only one. you just no fit pass d limit of 4(we go talk say submission wey rank pass d 4th choice no go dey considered).
      • No sending of merit dey allowed from nominees to users wey nominate dem
  • e no matter d submission wey we get, d prize pool go share among di winners.;

Who go fit participate & vote?:

  • Users wey get 30 merit (airdrop merit no go count) and 30 activity.


signature wey dey for d :

dis correct signature wey @jayce make last year still dey available for use again.


Hero/Legendary:

Code:
[center][table]
[td][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][size=2pt][tt][color=#e28424]          โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„
      โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„
   โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„
  โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆ  โ–€โ–€  โ–ˆ  โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
 โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ   โ–„โ–„   โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ   โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ   โ–โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
 โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–Œ[color=#dd636e]   โ–„โ–„โ–„[/color]   โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–€โ–€โ–€   โ–ˆโ–ˆ[/glow][color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/color]โ–€โ–€โ–€โ–€โ–€โ–ˆ[/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
 โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–„โ–„     โ–€โ–€[color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆโ–€[/color][/glow][/color][/color]
  โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆ  โ–ˆ  โ–„โ–„[color=#dd636e]โ–ˆโ–„[/color][/glow][/color][/color]
   โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆ[/color][/glow][/color][/color]
      โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#dd636e]โ–€[/color]
          โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/td][td][/td][td][/td]
[td][center][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][font=Impact][size=17pt][color=#b24e10]Bitcointalk Pie Baking Contest[/size][/font]
[i][font=arial][size=9pt][color=#000]Start baking and submit your entry until [font=arial black]14/03/2024[/color][/td][td][/td][td][/td]
[td][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][size=2pt][tt]


[color=#ffd064][color=#fff]              โ–„โ–ˆโ–„โ–„[/color]โ–„[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–„[/color]
             โ–„[color=#fff]โ–ˆโ–ˆ[/color]โ–„โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„[/color]
      โ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„[color=#fff]โ–ˆ[/color]โ–€[color=#fff]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color][color=#b24e10]โ–„[/color]
โ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆ[color=#b24e10]โ–ˆโ–ˆโ–€
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/td][td][/td][/tr][/table][/center]

Special thanks:

[1]https://bitcointalk.org/index.php?topic=5438434
[2]https://en.wikipedia.org/wiki/Single_transferable_vote
[3]https://en.wikipedia.org/wiki/Single_transferable_vote#Example_for_a_non-partisan_election
[4]https://bitcointalk.org/index.php?topic=5444932
[5]Banner image taken from CryptoBriefing
[6]Table design taken from Stalker template found here. Thank you!
[/quote]




na AOBT na run dis Translation by Dem self