Is very funny how we complain about so many things going wrong in our economy but at end everyone we tend to grow a thicker skin and adapt to the system and it will be seen like nothing happened within a Short time, now my question is, should we keep adapting and growing a thicker skin? or we should be expecting war, because i don't really understand where our government is taking us to, alot is really happening. What is your opinion on this?
The way the government dey push us, war no dey inevitable but I pray make e no come to that because war no be good experience. The hardship and suffering dey too much, the fuel subsidy wey dem remove, up till now no accountability. Exchange rate dey very high, things for market dey increase everyday. I no think say people go adapt the normal way Nigerians are known for. I expect the masses to react as some point and by reaction I no mean protest. Already, for some places people don dey loot in broad day light, so this na one of the things you get when you push people to the wall.