Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
Jungle justice for Nija
by
Misslotfunds
on 27/02/2024, 20:30:39 UTC
E don tey wey this thing dey worry my mind and If I no talk am e go continue to dey worry me for mind.
Back then when we dey Uni na em this incident happen and anytime I think am e dey wound my mind well well.
I literally watched my coursemate burnt to death, unarguably the worst scenario I've ever witnessed.
Babygirl and I left campus stroll enter market to get foodstuff but she no follow me come back hostel.
I wouldn't want to go into details na only us wey know wetin e be wey fit code.

Jungle justice needs to be stopped by all means possible, alot of innocent persons lost their lives cus of this promiscuous decisions taken base on assumptions and probabilities.