Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: What if the Bitcoin was in note?
by
Su-asa
on 11/03/2024, 20:42:23 UTC
I also thought as much. But the real mater na say government for take charge the wey them dey manipulate binance exchange today. Binance exchange done already reach government say instead them go pay any taxes them go block p2p transactions from Nigerian users and ready them done do am. Now na the Nigerians dey suffer the suffer. I no agree make Bitcoin dey in note, even if Bitcoin gets em own ATM for this country, our government go won fund ways to manipulate them with tax payments and other things.

Na why the wey Bitcoin dey now naim be the best state wey e fit dey to avoid this government manipulation. If to say Bitcoin no dey digital and decentralized, by now the government dem for don carry am do yeye. See binance as e big reach naim our government carry do like this assuming say Bitcoin na note e for get central authority wey go dey print the notes and anywhere that branch go dey, the government for the country go carry tax kill the dream of the project, and that for make am last for only 2 years. So this na why even assuming say na note sef no make sense, let's just leave it the way it is and appreciate God for the kind wisdom wey e give Satoshi to stay fully anonymous.
Of a truth you have spoken my mind.
Satoshi Nakamoto already knows what the government are capable of doing that's why he made Bitcoin to be a digital currency so no body (government included) will be able to control it. However, as Bitcoin is a crypto currency that can't be controlled and manipulate by anyone, it's good as the real person that invent Bitcoin is anonymous because the world would have manipulate the person to so they will be in control of Bitcoin. The Nigerian government has been working hard to get rid of crypto currency in Nigeria and we have been witnessing them because we are among the binance fam.