Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Reason why the rich always get richer
by
SmartCharpa
on 12/03/2024, 21:14:32 UTC
Getting rich or been wealthy is never a day job as we may say it, it is always like a journey of a thousand miles which always begins with a step, there are certain strategies u need to consider self discipline is one of it commiting your self also on a longtime investment (goal).
Also been a salary earner won't make you get richer if you are not investing on it, it is always about what you do with the income you have, there is this saying that says no risk no reward people that gets rich in life are also risk takers.
The rich also invest on a long time asset that will be profitable to them in time coming while other people save their money stuck in the bank without any profit the are busy making their money grow for them on what they have invest into, it can be real estate and other profitable businesses.

The way this matter take be now, for this country na rich people still dey get rich. E dey very hard say person don comot from poor background say him become a rich, the person go know the kind of sufferness wey him face for this life, i know say e dey but until God still butter your bread. They said son of Nobody want become somebody. To even invest, is it not until person get money before they will start to dey invest, with this economy na who don chop belle full dey get money to invest, because poor man pikin wey dey think about how him go take feed himself, to invest the idea go even dey hard to come their mind. As things just dey now, in my opinion, that is the reason why e dey very hard say person make am for this life.