Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Economical instability : Roles Of Citizens
by
Gozie51
on 16/03/2024, 17:07:04 UTC

What are your input on roles of citizens in this Economical situation


For now the citizens has no fault if they can't go to their farms to cultivate and harvest products like they use to before the advent of herdsmen and this insecurities here and there. People no longer dey farm because of the kidnapping wey dey everywhere and that one self follow make price of goods skyrocket. Omo me I no see wetin the citizens go do oo, in fact dey are already doing something to dey try to survive for this hard times for the country wey no light, no food and insecurities everywhere. No be small effort to survive for Nigeria as we dey see the rate of jakpa dey increase daily. So na the other way round, the government suppose make the people dey enjoy natural resources for the country.